In a latest development which is shocking and currently going viral online, that Davido’s aide, Israel DMW’s marriage has reportedly hit the rocks as wife was said to have left her matrimonial home and her family allegedly returned back his bride price to him.
42-year-old Israel and his wife, Sheila David, got married sometimes in October 2022, in Benin.
However in a latest news shared by a Nigerian blogger, Gistlover, who revealed that Israel’s wife was already dating another man before she let him and got married to Israel.
In a long writeup shared by Gistlover, they wrote;
“Hello tueh tueh, Davido’s Aide, isreal popularly known as Mo oga marriage in serious crisis, wife leaves their home and family returns brideprice to Juju family”.
“So na wetin happen be this, According to information reaching our headquarters, Sheila get person wey she Dey date before Sheila papa jam Isreal for one bar wey isreal go do dorime, money enter papa eyes naso papa begin do friendship with isreal ooo, one thing led to another naso papa tell isreal say him get one pretty daughter wey be vir*gin ooo, long story short they sha made an arrangement for a meeting and fiam they forced uncle isreal ontop Sheila because of small change wey isreal lavish, everything moved so fast and before we sabi wetin dey happen them don fix wedding date, wedding came and it was the talk of the town , even OBO sef and lots of celebrities honor the wedding but few months after wedding juju real character begin show, madam go want go market him no go allow am use car sometimes, if she comot and return, naso isreal go begin smell her pa*nt to know if she go meet man, the matter kept going on and on, isreal no go give the girl money,na small money wey she Dey see for influencing she Dey use hold body, he reach one point sef GBAs gbos enter the marriage, sometimes juju go leave house for days without going back home, as short as the marriage is the girl don see shege banza, the yeye papa wey push am into the marriage sef no fit help her, she don look out for the house like 2 times now, later she go back again, isreal last birthday them Dey fig*ht oo but they came online to wish each other so that online in-law no go suspect, the matter don pass management now as she said she is done and she don move comot for the house and told her parent to return the brideprice, although there was a signed agreement say she no go come online come talk wetin happen”.
CC: Gistlover